Naija Talk community
Would you like to react to this message? Create an account in a few clicks or log in to continue.
Naija Talk community

Ghana Lotto Results, F-t-a Satellite Technology, Sport forcast, ICT forum.
 
HomePublicationsSearchLatest imagesRegisterLog in

 

 MY PRIMARY 4 TEACHER

Go down 
+9
Safex
eddyvic
fxprof
peter pan
20manlotto
ancl
stainlez
Lottodream
lawalahmed
13 posters
Go to page : Previous  1, 2
AuthorMessage
lawalahmed
Enthusiast
Enthusiast
lawalahmed


Sex : male
Posts : 1911

MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty2015-02-01, 20:36

First topic message reminder :

Hi,

The story is not by me (from across the street "Streexxxnija") but very  interesting and funny story, those who read lolly magazine old days will definitely fall for this.....


MY PRIMARY 4 TEACHER (PART ONE)


MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Teache10


A Pidgin, crazy and funny story written by Madnesscom……..

I stil de rememba how soft and beautifl she dey wen my
headmasta introduce am dose days as our new teacher joyce I
swear she no pass 26yrs. Na we be d boys wey go mak noice for
class so dat she go tok mak we come kneel down under ha desk,
na dose days wen babes de wear shimi/draws unda skirt com
wear big white pant inside. The innocent teacher no go know say
badt guy dey unda table de calculate and observ how many
threads and hole wey dey 4ha big pant. I remeba one day wey
teacha joyce 4get say I dey punishment unda ha desk com shift
ha pant, put hand inside de scratch ha kitten, omo see d kain
bush wey de dis girl toto…….

Dat one na dose days. Jus last week I de go my guy place naim I
see teacher joyce 4road as she de wait 4taxi omo she don old
small o but still look sexy and fine, I tell my guy mak she stop d
car, I don see my primary 4teacher, as I call am I dey suprise say
she jus rememba me imediatly she suppose dey ha early or mid
40’s now I com de wonda if a toto go still dey bushy as e day
many years ago, I swear say I must find out.
I ask am wia she de go she say she de go bank, as we de tok
she com tel me say she don divorce ha husband since 5years
ago say she de work 4 ministry of educatn now. We drop am
4bank, like play like play I collect ha numba tel am say I go cal
am leta know as she dey..

Two days leta naim I call d woman, we tok 4phone reach 15mins
and I neva even tell am my mind, she jus de tok politics and
church tinz SHUO!!! I com tell am say I go wan com know I’m
house.
She kip silent 4sum seconds, ask me why I wan com, I ask am if
anytin bad 2 know ur teacher hous?, she com tok say mak I no
com say she no wan see me 4 her house, hang up. I call am bak
4evening she jus dE busy my call I com de thinK wetin I do dis
woman wey go mak am treat me lyk dis, I no tok any bad tin nah,
I no insult am, I nobe criminal I no even luk lyk criminal. I decide
say even if e go mean 2find am go work 2moro I go do am
afterall I nogo loose anytin, nobe my mate so anytin wey hapun I
go tak am.
The next day I call joe my guy mak we go min of education, we
reach dia by 11am, by 12.40 we still de try locate ha office and d
worst part b say I com forget her surname, we jus de mumu
oursef
1 -abeg we de find mrs joyce
2 – joyce who?
1 – I no fit rememba ha surname but she dey chubby small com
fair wit average height
2 – wia she from?
1 – na benue woman
2 – and una no hol I’m numba. many benue women full hia go
ask dose men wey stand dia no weda dem go no who una de
tok……..




Next Post  MY PRIMARY 4…. PART 2


Last edited by lawalahmed on 2015-02-02, 18:06; edited 2 times in total
Back to top Go down
http://www.medoriansports.blogspot.com

AuthorMessage
peter pan
Master
Master
peter pan


Posts : 10992
Location : UNITED

MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: Re: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty2015-02-13, 09:18

Very interesting
Back to top Go down
lawalahmed
Enthusiast
Enthusiast
lawalahmed


Sex : male
Posts : 1911

MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: Re: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty2015-02-13, 09:20

aneke peter chukwujekwu wrote:
lawalahmed wrote:

MY PRIMARY 4 TEACHER (PART THIRTEEN)




say she node do exercise o, na so ha bodi dey…
“Naim be say God tak time design u wella”, na wetin I tell am.
I ask am d cream wey she de rub, she ask me why I de ask, I tell
am say ha skin color na konfam. 1 in a million. She jus laff tok
say na d cream wey I rub am 4nite.
“Sum men mumu o, how ur husband go see angel wey dey lyk u
go folo anoda woman, I nofit mak dat kain mistake 4my life o”,
Mrs joyce jus de smile, de blush lyk secondry skool girl.
“Well, sum pple no no beta tin”, na wetin she tok.
“Abeg mak I marri u 4jus one day, na wetin go mak me hapi 4my
life”, I tell am.
“Marri ke, u go fit marri me?, u tink say 2marri me dey easy”, she
jus de laff.
As we de tok, my eyez focus 4ha breasttt, I jus wan tia dat ha
top, comot nippple suck.


“Wetin u de luk”, she ask me
“Sori o, I tink say dose tins na real” I reply am
“Wich tins?”,
Omo shame catch me o. I close mouth comot eye.
“U tink say wich tins na real?” She stil de ask
I point ha breasttt.
“Dose tins, I see as dem stand, tink say na real but I com luk am
well see say u work on am “.
She com frown small, com tok say hw I go tink say she go kari
ha moni go work 4ha breastt mak e stand well. She com tok say


“Na wetin u go tok nah, nobodi go accept say she work 4ha
breastt”, I tell am.
” So u wan touch am b4 u confam abi”
“Ha, noooo, I jus de tok o”
“Oya bring ur hand”. She tell me..



Next Post  MY PRIMARY 4…. PART 14
hmmmmm no be small tin
Back to top Go down
http://www.medoriansports.blogspot.com
lawalahmed
Enthusiast
Enthusiast
lawalahmed


Sex : male
Posts : 1911

MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: Re: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty2015-02-13, 09:21

END OF SEASON ONE

Back to top Go down
http://www.medoriansports.blogspot.com
peter pan
Master
Master
peter pan


Posts : 10992
Location : UNITED

MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: Re: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty2015-02-13, 23:53

lawalahmed wrote:

END OF SEASON ONE

season two nko?
Back to top Go down
Sponsored content





MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty
PostSubject: Re: MY PRIMARY 4 TEACHER   MY PRIMARY 4 TEACHER - Page 2 Empty

Back to top Go down
 
MY PRIMARY 4 TEACHER
Back to top 
Page 2 of 2Go to page : Previous  1, 2
 Similar topics
-
» Headmaster Rapés Female Primary School Student
» Enugu Govt. recruits 1,000 primary school teachers
» Aspirant Expresses Disappointment With Adamawa PDP Primary Election
» PDP primaries: Party insists on voting at presidential primary
» 45-Year-Old Man Impregnates Primary School Girl, Says She's His Lover & Fiancée

Permissions in this forum:You cannot reply to topics in this forum
Naija Talk community :: General :: Jokes-
Jump to: