Ashawo Leader
Posts : 5607
| Subject: goat and chicken 2011-12-06, 06:57 | |
| Goat nd chicken were discusn on de highway suddenly a car drove pas dem wit high speed so de chicken shouted in annoyance "dats ow they behave like goats" den de goat smile nd said "nd dats ow they die like chicken" | |
|
oscar4free2air Senior
Posts : 1365 Location : central 9ja
| Subject: Re: goat and chicken 2011-12-23, 12:47 | |
| ashawo bad Guy...... | |
|
ancl Master
Posts : 17355
| Subject: Re: goat and chicken 2011-12-23, 13:56 | |
| - Ashawo wrote:
- Goat nd chicken were discusn on de highway
suddenly a car drove pas dem wit high speed so de chicken shouted in annoyance "dats ow they behave like goats" den de goat smile nd said "nd dats ow they die like chicken" ur head dey thre Gbam | |
|
lawalahmed Enthusiast
Sex : male Posts : 1911
| Subject: Re: goat and chicken 2011-12-23, 14:55 | |
| O.k what about this.... One chief dey have sex with him House Girl, after 2 round of sex d Chief come tell d Girl say u too sweet and i gbadun u die, na so d girl too come tell ham say chief na you sabi better thing jare, don't mind da yor yeye driver wey de talk say madam sweet pass me.... | |
|
ancl Master
Posts : 17355
| Subject: Re: goat and chicken 2011-12-23, 15:34 | |
| - lawalahmed wrote:
- O.k what about this....
One chief dey have sex with him House Girl, after 2 round of sex d Chief come tell d Girl say u too sweet and i gbadun u die, na so d girl too come tell ham say chief na you sabi better thing jare, don't mind da yor yeye driver wey de talk say madam sweet pass me.... Ah igboro ti daru | |
|
austin kofi boakye Senior
Posts : 835 Location : odo oba
| Subject: Re: goat and chicken 2011-12-23, 17:18 | |
| @oga gan ooooooooooooooooooooooooooo | |
|
Sponsored content
| Subject: Re: goat and chicken | |
| |
|