Naija Talk community
Would you like to react to this message? Create an account in a few clicks or log in to continue.
Naija Talk community

Ghana Lotto Results, F-t-a Satellite Technology, Sport forcast, ICT forum.
 
HomePublicationsSearchLatest imagesRegisterLog in

 

 clever school boy n DAD

Go down 
2 posters
AuthorMessage
oscar4free2air
Senior
Senior
oscar4free2air


Posts : 1365
Location : central 9ja

clever school boy n DAD Empty
PostSubject: clever school boy n DAD   clever school boy n DAD Empty2012-03-14, 19:01

a boy was given a home work from school on reaching home he tells his dat about d home work....dis is how i goes.
BOY=Goodafternoon dad
DAD=afternoon how is school today?
BOY=fine....Daddy, dey don give us home work for school todey wo...
DAD=wetin be d homework?
BOY=dem say make we spell CONDOM and make we write d uses...
DAD=eehh....No be CONDOM na CONDUCTOR.
BOY=Na lie daddy na CONDOM dem tok dem even give us one Of d use, dem say na man n woman d use am de do da tin...
DAD=eehh...chai..small pikin like U don know wetin b CONDOM?..
BOY=eehenn....daddy so U know wetin be CONDOM but U no want let me know abi?...me i de fear Ur way wo daddy....
Back to top Go down
IsaacBro
Amateur
Amateur



Posts : 103

clever school boy n DAD Empty
PostSubject: Re: clever school boy n DAD   clever school boy n DAD Empty2012-03-14, 19:33

oscar4free2air wrote:
a boy was given a home work from school on reaching home he tells his dat about d home work....dis is how i goes.
BOY=Goodafternoon dad
DAD=afternoon how is school today?
BOY=fine....Daddy, dey don give us home work for school todey wo...
DAD=wetin be d homework?
BOY=dem say make we spell CONDOM and make we write d uses...
DAD=eehh....No be CONDOM na CONDUCTOR.
BOY=Na lie daddy na CONDOM dem tok dem even give us one Of d use, dem say na man n woman d use am de do da tin...
DAD=eehh...chai..small pikin like U don know wetin b CONDOM?..
BOY=eehenn....daddy so U know wetin be CONDOM but U no want let me know abi?...me i de fear Ur way wo daddy....

rating= 1/10
Back to top Go down
 
clever school boy n DAD
Back to top 
Page 1 of 1
 Similar topics
-
» SCHOOL AND LIFE
» school for special children
» Obasanjo is back to School
» Recruitment At Greensprings School
» Children School Bus Hijacked In Nyanya

Permissions in this forum:You cannot reply to topics in this forum
Naija Talk community :: General :: Jokes-
Jump to: