Policeman stops a bike rider at Wuse Zone 1 Abuja
Policeman: Stop dia... Wetin ў☺ΰ carry for dia? Oya roger us now or
else...
Bikeman: but officer I no get anytin for sir
Policeman: U dey craze?... U no get ID card... U no carry helmet... U
no get riders permit... Nd u no wan roger... U are under arrest my
friend
Bikeman: But oga i get Boko Haram ID card here na
Policeman: aaaaarh! aaaarh!!... U for talk say u get National Passport
na.... Oya dey go