barron_emo Novice
Sex : male Posts : 1
| Subject: I NEED HELP FOR MTN UNLIMITED BROWSING TWEAK 2013-05-15, 22:02 | |
| abeg my people, i want to know how i can get the MTN unlimited browsing tweak. Make somebody help me o..... I be una broda o | |
|
kunlegzy Senior
Sex : male Posts : 958 Location : ikeja presently
| Subject: Re: I NEED HELP FOR MTN UNLIMITED BROWSING TWEAK 2013-05-15, 22:08 | |
| sontin don dey worry ur you, so na becos of that u open thread. u no serious at all, oya my oga at the top do close d thread | |
|
sunnydevess Professional
Sex : male Posts : 2639
| Subject: Re: I NEED HELP FOR MTN UNLIMITED BROWSING TWEAK 2013-05-15, 22:37 | |
| - barron_emo wrote:
- abeg my people, i want to know how i can get the MTN unlimited browsing tweak. Make somebody help me o..... I be una broda o
Learn to read, it helps alot, ur answer is all over this site. | |
|
Stevolat Expert
Sex : Male Posts : 4364
| Subject: Re: I NEED HELP FOR MTN UNLIMITED BROWSING TWEAK 2013-05-16, 08:20 | |
| | |
|
Sponsored content
| Subject: Re: I NEED HELP FOR MTN UNLIMITED BROWSING TWEAK | |
| |
|