- smile2012 wrote:
- that Jonathan regime na pure thief-thief
Let See What This
#Worst Wey You Dey Call
#Change Hold For Us, Bcos I Dont Understand Again..
#Fuel Na Wahala,
#Electricity Na Gombe,
#Money No Even Dey For Town Again, I Dey See Many
#Change_Honourable For Beer Palour Spending Money Lavishly Like Sey 2moro No Dey, And They Are Telling
#My_People #No_Money_No_Money... That Is Why Am Begin To Hate Them, Bcos They All Full Of
#Liar, They Has No Fear Of GOD..