| what do I say if I meet a gal I love | |
|
+18kunlegzy2 1me ibrahimwrites austin kofi boakye lawalahmed easy akinis09 sunnydevess gdad obodo compaqRELOADED Kay2cee faithchild boe izuakachinkoro Fred007 Cherington mcash 22 posters |
Author | Message |
---|
mcash Novice
Sex : male Posts : 1
| Subject: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 20:55 | |
| Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls. The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man.
Last edited by mcash on 2013-04-23, 02:32; edited 1 time in total | |
|
| |
Cherington Amateur
Sex : Male Posts : 102
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 21:25 | |
| Just tell the girl wetin u like about her ina cool manner. Btw wetin com concern being 'still a virgin' for this matter? U need a nice girl for a relationship? Or na kongi dey worry u sef? If na the latter abeg park go ashawo place. lol | |
|
| |
Fred007 Senior
Posts : 676 Location : Ondo town
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 21:53 | |
| | |
|
| |
izuakachinkoro Amateur
Sex : male Posts : 197 Location : jos
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 22:32 | |
| - mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal.it may sound funny but help pls.
JUST TELL HER YOU LOVE HER. Thats all | |
|
| |
boe Expert
Posts : 4513 Location : SOUTH-SOUTH
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 22:33 | |
| what is really ur intensions | |
|
| |
faithchild Senior
Sex : male Posts : 836 Location : isreal
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-22, 22:45 | |
| be sure dat it is love not something else | |
|
| |
Kay2cee Professional
Posts : 2546 Location : Italy
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 00:55 | |
| - mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal.it may sound funny but help pls.
ask am weda she dey craze | |
|
| |
compaqRELOADED Amateur
Sex : male Posts : 319
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 01:57 | |
| aaaeeeYaaa...guy doe
em this is what u do: kneel down beg am...tel her say she be the only cockroach for your cupboard say u love am...tell am many sweet sweet things. tell her say if she trust you? and whether she love u2? IF SHE SAY I GO THINK ABOUT AM...NO GREE OH...THAT ONE NA WASH kneel down there...she go embarass so tey she go say:i'll give it a try if u don complete this stage PM me for follow up. i know say u go like learn HOW TO PLAY HER GOBE...no worry.first do wetin i tell u GOODLUCK SHA | |
|
| |
obodo Leader
Sex : male Posts : 5618 Location : IB
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 09:20 | |
| NAH WAH OOOOO I NO FIT LAFF OOOOOO | |
|
| |
faithchild Senior
Sex : male Posts : 836 Location : isreal
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 11:00 | |
| - compaqRELOADED wrote:
- aaaeeeYaaa...guy doe
em this is what u do: kneel down beg am...tel her say she be the only cockroach for your cupboard say u love am...tell am many sweet sweet things. tell her say if she trust you? and whether she love u2? IF SHE SAY I GO THINK ABOUT AM...NO GREE OH...THAT ONE NA WASH kneel down there...she go embarass so tey she go say:i'll give it a try if u don complete this stage PM me for follow up. i know say u go like learn HOW TO PLAY HER GOBE...no worry.first do wetin i tell u GOODLUCK SHA guy u too much,you be prof 4 this matter o,after u knee down if still no gree,leave all na form,but please make sure say na love move u o | |
|
| |
gdad Novice
Sex : male Posts : 26
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 11:02 | |
| 1 (get her number or contacts). 2. (Make close friend with her for some weeks 2 or 3 weeks will be owk). 3( after d second week let her know ur feelings for her).... She will definitely take u 4 a play but never mind.4 (try (2 show appreciation mode 2 her action....but make sure u play wisely with her cos most girls will like 2 take advantage of u by asking much from u like money stuff.be wise.5. (Buying her some little gift u know she will appreciate - I.e what u can afford to give out .. ..by doin this she will definitely fall for u if She like u | |
|
| |
sunnydevess Professional
Sex : male Posts : 2639
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 11:12 | |
| Lolz! All this ministerz for Women Affairs we full this houze, una de give dis guy wrng advice, @24 him no fit yan woman? @poster, just go join FATHER! Ur not destined to love! | |
|
| |
akinis09 Amateur
Sex : male Posts : 173 Location : lasgidi
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 12:36 | |
| - mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man. | |
|
| |
easy Senior
Posts : 596
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 12:40 | |
| na woman palava b him own mine na dongle | |
|
| |
akinis09 Amateur
Sex : male Posts : 173 Location : lasgidi
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 13:09 | |
| @mcash, first get close 2 her by making frendshp wit her afta dat tel her dere's somthng u would like 2 discus wit her nd luk 4 a conducive place 4 d discusion.dnt jus go straight 2 d point try 2 ask her some question b4 goin straight 2 d point. questions abt herself,what she do etc nd dnt 4get 2 compliment her asin she luk stunning in her outfit or she hav a biutiful lip,smile etc.afta tel her u neva bliv in luv at first sight until d day u laid ur eyes on her nd u've tried 2 exhaust d feelings bt u always had d spirit of incompletenes each tyme u laid ur eyes on her,bt it is ur regret dat u've waited until dis moment b4 u culd convey ur feelings 2 her.tel her u want her 2 b d moda of ur unborn child.2 b honest wat u nid most is confident nd courage.neva luk down on urself dat she wil neva accept u or u're nt her type.always bliv in urself. | |
|
| |
lawalahmed Enthusiast
Sex : male Posts : 1911
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 17:17 | |
| - mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man. Tell her, she be Ashawo | |
|
| |
austin kofi boakye Senior
Posts : 835 Location : odo oba
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 18:37 | |
| - lawalahmed wrote:
- mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man. Tell her, she be Ashawo Your problem nna simple. read mattew 7vrs 7. follow what it said and the lady will be yours | |
|
| |
ibrahimwrites Amateur
Sex : male Posts : 112 Location : Edo
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-04-23, 21:46 | |
| - mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man. sincerely u no get wahala...... just wooozz her 2 hot slaps for public. she's urs if you no find your self for prison... no try soldier man pikin sha | |
|
| |
1me Amateur
Posts : 125 Location : obomkpa
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-05-31, 21:51 | |
| Just say these words to her : Iyanriya ina son ki! and before you could say jack robinson, she is all yours!
| |
|
| |
kunlegzy2 Novice
Sex : guy Posts : 99
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-05-31, 23:31 | |
| | |
|
| |
peter pan Master
Posts : 10992 Location : UNITED
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-05-31, 23:36 | |
| - ibrahimwrites wrote:
- mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man.
sincerely u no get wahala...... just wooozz her 2 hot slaps for public. she's urs if you no find your self for prison... no try soldier man pikin sha
hmmm!!!!!!!!!!!!!!!!! | |
|
| |
peter pan Master
Posts : 10992 Location : UNITED
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-05-31, 23:38 | |
| Beta go to CCN for advertisement you want to marry!!!!!!!!!!!!!!! | |
|
| |
sunnydevess Professional
Sex : male Posts : 2639
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-06-01, 02:34 | |
| - aneke peter chukwujekwu wrote:
- ibrahimwrites wrote:
- mcash wrote:
- Guy pls I want reasonable ansa pleas am 24 and still a virgin pls any tym I see a girl I like how do I approach her as in talk to her I.e loving words even for a church gal,dat I wan to marry,.it may sound funny but help pls.
The gal I wan maried ooO pls,am a man and have every good characteristic of a man.
sincerely u no get wahala...... just wooozz her 2 hot slaps for public. she's urs if you no find your self for prison... no try soldier man pikin sha
hmmm!!!!!!!!!!!!!!!!! FUNNY DUDES! | |
|
| |
peter pan Master
Posts : 10992 Location : UNITED
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-06-01, 07:56 | |
| If you meet a girl you love try to take sex with her.............. | |
|
| |
sunnydevess Professional
Sex : male Posts : 2639
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-06-01, 08:58 | |
| | |
|
| |
emmylove02 Novice
Sex : male Posts : 1
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-06-29, 07:11 | |
| Sabi guys, una get mouth abeg... | |
|
| |
obinabo.urch Senior
Posts : 1102 Location : heaven
| Subject: Hi 2013-06-29, 11:43 | |
| If u touch her 4 her sensitive part n she no talk anytyn den Чøu̶̲̥̅̊я gud 2 go | |
|
| |
Stevolat Expert
Sex : Male Posts : 4364
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love 2013-06-29, 13:40 | |
| - obinabo.urch wrote:
- If u touch her 4 her sensitive part n she no talk anytyn den Чøu̶̲̥̅̊я gud 2 go
u right | |
|
| |
Sponsored content
| Subject: Re: what do I say if I meet a gal I love | |
| |
|
| |
| what do I say if I meet a gal I love | |
|