Naija Talk community
Would you like to react to this message? Create an account in a few clicks or log in to continue.
Naija Talk community

Ghana Lotto Results, F-t-a Satellite Technology, Sport forcast, ICT forum.
 
HomePublicationsSearchLatest imagesRegisterLog in

 

 Aids vs Ebola

Go down 
+5
SmartMobility
Safex
faithchild
arsenaaaaaal
lawalahmed
9 posters
AuthorMessage
lawalahmed
Enthusiast
Enthusiast
lawalahmed


Sex : male
Posts : 1911

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 15:08

Conversation between AIDS &
EBOLA:

AIDS: na who be dis too?

EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i
don show

AIDS: Which kind bad market b dis
na, watin
carry u come

EBOLA: Hmmmm bros why u dey
yarn like dis na, ur reign never do
u? Abi na only u dey dis world. I
even hear say †hεm dn find cure fr
you.

AIDS: So who give u transport
come Naija?

EBOLA
: Bros na one man from
Liberia ooo. Him say make i
accompany am come Nigeria. As
we reach na him i carry leg leave
am ooo.

AIDS: so hw u want operate here?
EBOLA: I go follow all d state wey
get d same alphabet wit my
name... Na for dos state i go
operate.

AIDS: name the states for me

EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu,
Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno,
Oyo, Ondo, Lagos, Abia,
Adamawa,Akwa ibom, Anambra.

AIDS: u b baddo, so out of 36
states u take only 15?........ Sis u
tyt,,,, me self i want upgrade...... Na
through air i want carry d enter
pple.

EBOLA
: bro i bin here say boko
haram dey worry for north? E b
like i no go reach der ooo. I no
wan die

AIDS: Market no dey move der
again ooo...
lol......Just for fun

Stay safe, EBOLA is real
Back to top Go down
http://www.medoriansports.blogspot.com
arsenaaaaaal
Professional
Professional
arsenaaaaaal


Sex : male
Posts : 2606

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 16:16

Hahahahahhaaha.God go save us from both o,amen.
Back to top Go down
faithchild
Senior
Senior



Sex : male
Posts : 836
Location : isreal

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 16:40

Before person de fear aids na Ebola.one man been get fever dem come carry am go hospital go test him blood when d doctor come near d man d doctor tell every wei de with d man say dem go screen dem dem close d door na d man shout ewelemooo my own don finish Ebolaaaaa eee.d doctor say bros no Ebola u get oo,na just AIDS,na d man just for him knee and begin de thank •thank God say na HiV no be Ebola
Back to top Go down
Safex
Master
Master
Safex


Posts : 14223
Location : Arabsat 20E

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 17:45

No shakin, odeshi dey
Back to top Go down
SmartMobility
Enthusiast
Enthusiast
SmartMobility


Sex : Male
Posts : 1855
Location : LAGOS

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 18:25

I hear dey d cure of Ebola na to carry HIV, both go go
Back to top Go down
smile2012
Ultimate
Ultimate



Sex : male
Posts : 20755
Location : lag

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 18:34

Lailai
Back to top Go down
OLOBE
Professional
Professional



Sex : male
Posts : 2570

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 19:28

Only God can save us frm both
Back to top Go down
arsenaaaaaal
Professional
Professional
arsenaaaaaal


Sex : male
Posts : 2606

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-07, 19:31

SmartMobility wrote:
I hear dey d cure of Ebola na to carry HIV, both go go
hahahahahaha.bad guy.
Back to top Go down
smile2012
Ultimate
Ultimate



Sex : male
Posts : 20755
Location : lag

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-08, 06:01

Don't pray 4 both sa
Back to top Go down
Safex
Master
Master
Safex


Posts : 14223
Location : Arabsat 20E

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-08, 07:47

I wonda y pple stil crack jokes wif dis deadly disease lyk dis
Back to top Go down
turkcorp
Senior
Senior
turkcorp


Sex : male
Posts : 1365
Location : Jasikan

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-08, 07:49

Safex wrote:
I wonda y pple stil crack jokes wif dis deadly disease lyk dis
Everything turns to joke over time
Back to top Go down
obodo
Leader
Leader
obodo


Sex : male
Posts : 5618
Location : IB

Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty2014-08-08, 07:53

Ah ah ah ah ah ah ah ah ah you people are so funny I don laff tired oooooo cheiiiiiiiii
Back to top Go down
Sponsored content





Aids vs Ebola Empty
PostSubject: Re: Aids vs Ebola   Aids vs Ebola Empty

Back to top Go down
 
Aids vs Ebola
Back to top 
Page 1 of 1
 Similar topics
-
» "Boko Haram Infected Me With HIV/AIDS, VVF, During Marathon Sex In Sambisa"
» Nigerians deported from Niger begin HIV/AIDS screening
» EBOLA PRIVENTION IS BETTER THAN CURE
» Nigerian Professor Produces Antivirt, Anti Viral Drug That Cures HIV AIDS In 2 Months
» SHOCKING NEWS News: HIV/AIDS Cure Drug Discovered at Last in Kogello-Nyanza (Kenya)

Permissions in this forum:You cannot reply to topics in this forum
Naija Talk community :: General :: Jokes-
Jump to: