Naija Talk community

Ghana Lotto Results, F-t-a Satellite Technology, Sport forcast, ICT forum.
 
HomePublicationsSearchLatest imagesRegisterLog in

Search found 1 match for AyusguyNoni

AuthorMessage
Topics tagged under ayusguynoni on Naija Talk community FolderTopic: LAUGH OF A THOUSAND DAY
Ayusguy

Replies: 143
Views: 10215

Search in: Jokes   Topics tagged under ayusguynoni on Naija Talk community EmptySubject: LAUGH OF A THOUSAND DAY    Topics tagged under ayusguynoni on Naija Talk community Empty2016-01-13, 05:37
HAAA! HAAA!! HAAA!!! MR ADEKUNLE GOLD Dis story is all abt adekunle Gold, he notice dat girls re nt. Easy to toast my guy vex enter studio, he sing 0000000000. Shade, otipe ti mo tin ba e soro otipe ti mo tin toast e oooo ojo n lo shade agree at last, wen shade started complain abt money , he live her and go for orente dis girl frm vilage, dis one never Sabi money, so she no dey complain, later one yahoo boy take over orente wit range rover, my guy vex enter studio again sing....... Baba God oooo emina Fera range oooo , let wait and see d next episode dat one. We b next year. I pray DAT baba God should answer my call and pick up my call. Amen!!!

#AyusguyNoni..‪‬
Back to top 
Page 1 of 1
Jump to: